BBC Pidgin Calls Hon. Aponkye’s Fans ‘Mɛɛnatives’ As They Report Aponkye’s Case

Hon. Aponkye is trending and has now reached BBC as their pidgin portal has reported Aponkye’s election defeat.

This is how BBC pidgin reported the case. READ BELOW:

Ibrahim Isaah Ampim, aka Hon Aponkye who contest de Adukrom-Nima electoral area say he dey consider court action over en defeat.

“So far as we get de results wey everyone know sake of we get wana polling agents dey give us dema results. So if EC declare say we no win den we dey go Supreme Court. “

According to Hon Aponkye, plenty of en supporters who Ghanaians dey describe as ‘mɛɛnatives’ share pictures as proof say dem cast de ballot give am for social media top so that be evidence say like he for win.

Aponkye dey trend for number one on Twitter for Ghana over en electoral loss.

Social media users for Ghana dey make fun of de situation sake of how dem chop am for de elections, despite en earlier lead for some polling stations.

But by de time full results go come through, den chop am.

https://twitter.com/Kobinaocrangh/status/1207056066703437826
Leave A Reply

Your email address will not be published.